YouTube MP3 Converter

YouTube Video to MP3 Converter

Thumbnail for Ayra Starr - Rush (Lyrics)

Ayra Starr - Rush (Lyrics)

Rush 😎

Ayra Starr - Rush (Lyrics)
Cassiopeia on Spotify 🌸 : https://cassiopeia.lnk.to/o-yCQ
Rush Ayra Starr is out now: https://ayrastarr.lnk.to/rush

Ayra Starr
https://www.instagram.com/ayrastarr/
https://twitter.com/ayrastarr
https://www.facebook.com/starrayra


Rush Lyrics
[Intro]
Vibez
Ta-ta-ri
Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri
Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa

[Verse 1]
Sabi girl no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi man, nobody like work
But you must hustle of you wan chop
E no finish dem wan fight us
If them dey run dem no fit catch up
I no dey form say I too righteous
No come dey form say you too like us

[Pre-Chorus]
Me no get the time for the hate and the bad energy got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind no wan hear what they wan telly me kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush

[Chorus]
But e dey rush (E dey rush)
E dеy rush well well, e bе much (E be much)
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah
E dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling with us)

[Post-Chorus]
Pa-pa-ri
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri (Yeah)
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri-pa
Ta-ra-pa-pa-ri-pa

[Verse 2]
Jofunmi Japata, I dey go Ghana (Yeah)
You never touch, you dey form papas (Yeah)
Which kind money we never see before?
Kosi elomi, gat me feeling I'm the one
Aje, aje, aje, can never take my cake away, aje
You can't count my grace
I just dey my lane, my lane

[Pre-Chorus]
Me no get the time for the hate and the bad energy got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind no wan hear what they wan telly me kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush

[Chorus]
But e dey rush (E dey rush)
E dey rush well well, e be much (E be much)
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah
E dey rush (E dey rush)
E dey rush well well e be much (E be much)
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling with us)

[Outro]
'Cause e dey rush
E dey rush well well, e be much
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch
E dey rush
E dey rush well well, e be much
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling—)
Yeah, yeah
Yeah, yeah
Mmh, ahh

#rush #cassiopeia

🎵

Unlimited Downloads

Without the download limit, we are the best! Convert YouTube videos anytime, anywhere, no matter where you are. Your favorite videos will be ready for download in just a few seconds

⚡️

Convert YouTube to MP4

Convert and download YouTube videos with Tube MP3 fast, easy and secure! Get free music with our YouTube Converter.

📱

Most platforms supported

Most platforms supported including Windows, Android, iPhone and Mac.

🛡️

Various Quality Selections

Tube MP3 supports 5 different quality, including 64, 128, 192, 256 and 320kbps. You can select any of them, the most downloaded quality is 128kbps. The default quality of 128kbps is recommended because it sounds great and does not take so much space.

🔄

No Registration Required

It's not necessary to create an account to convert YouTube videos to MP3 format. Our Online Converter is free for anyone, without any restrictions.

🆓

High Compatibility

Tube MP3 is optimized for all browsers such as Chrome, Microsoft Edge, Firefox, Safari and Opera.

Best YouTube to MP3 Converter

Tube MP3 is the leading converter which allows you to convert YouTube videos to MP3 files with just a few clicks. It supports high quality MP3 up to 320kbps. Enjoy listening to your favorite YouTube songs in offline mode.

YouTube converter, YouTube downloader, YouTube to mp3, YouTube mp3, YouTube to mp4, YouTube video converter, convert YouTube, download YouTube, YT1s, YouTube to MP3, Youtube Downloader, MP3, MP4, 3GP, 320kbps, snappea, Convert YouTube to MP3 Free, Tube Mp3, Youtube Conversor, Converter Mp3, y2meta